Lyno Casino Baller Lyrics



God abeg

Gbedu dey here

Mandila


Your body make me consider

Make I run and wait ya

But I no wan dey gum body now

My Liquor

Money dey flow like liquor

I no dey smoke no cigar

Everyday I dey call my healer


(Alright)

As you see me so, I no dey do like carolina

Inna the club, 10 shot take tequila

Big party girl, call me little casina

Street credibility, inna my zanga

Monkey wey work, na en dey chop

You wey no work, you no fit chop

Make you no dey do like who dey carry karashika

Abeg Abeg Abeg, me I wan be Baller


Baller

Baller

Baller

Baller

Baller


Money money don enter

I dey carry shoulder

I no send nobody

Eeeeh Ameno (Eeeh Ameno)

Tempo 2 story mehh oo

See me when money dey ooh

Moh jaiye

Eeeeh Ameno (Eeeh Ameno)


As you see me so, I no dey do like carolina

Inna the club, 10 shot take tequila

Big party girl, call me little casina

Street credibility, inna my zanga

Monkey wey work, na en dey chop

You wey no work, you no fit chop

Make you no dey do like who dey carry karashika

Abeg Abeg Abeg, me I wan be Baller


Baller

Baller

Baller

Baller

Baller

End.

DOWNLOAD NOW